Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 11:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 So di messenja go meet David kon tell am wetin Joab tok.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 11:22
2 Iomraidhean Croise  

Una don forget how dem take kill Abimelek wey bi Gideon pikin? Na for Tebez, one woman trow stone from di wall kon kill-am. Why una go near di wall like dat?’ If di king ask yu dis tins, den make yu tell am sey, ‘Uriaya wey bi yor offisa, don die too.’ ”


E sey, “Awa enemy strong pass us and dem from di town kom fight us for open field, but wi drive dem go di town gate back.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan