19 and e tell di messenja sey, “Afta yu don tell di king about di war,
Den Joab send messenja go tell David how di war dey go
e fit vex ask yu, ‘Why una go near di town go fight dem? Una nor know sey dem go shot arrow from di walls?