Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 11:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Den Joab send messenja go tell David how di war dey go

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 11:18
3 Iomraidhean Croise  

Di enemy sojas kom fight Joab sojas and dem kill Uriaya with some of David ofisas.


and e tell di messenja sey, “Afta yu don tell di king about di war,


Di messenja kon tell Jehu, “Dem don bring di king sons head kom.” Jehu ansa, “Make yu hang dem put for two stik for di town gate till tumoro morning.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan