Ammon sojas mash go pozishon for where dem dey pass enter Rabbah, wey bi dia kapital town and di kings wey kom help dem, pozishon put for di open field.
E divide dem into three groups kon send dem out. Na Joab, Abishai wey bi Joab broda and Ittai wey kom from Gat, dey kommand each group. Di king tell en men, “I go follow una go.”