2 Samuel 10:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English6 Wen Ammon pipol si sey dem don make David vex for dem, dem kon go Aram Bet-Rehob and Aram Zobah go hire 20,000 sojas wey dey waka for groun, plus 1,000 men from Maaka king and 12,000 men from Tob. Faic an caibideil |