Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 10:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 King David sey, “I must go pay respet and make friend with Hanun, as Nahash wey bi en papa do to mi.” So David send messenjas go tell am, “Sorry!” Dis na bikos of en papa wey die. Wen dem rish King Hanun palis for Ammon,

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 10:2
6 Iomraidhean Croise  

Wen David rish Mahanaim, e si Shobi, Nahash pikin and dem kom from Rabbah town for Ammon. E still si Makir wey bi Ammiel pikin wey kom from Lo-Debar and Barzillai wey kom from Rogelim for Gilead.


Nahash dem wey bi Ammon pipol kon mash dey go fight Jabesh pipol. All di men for Jabesh kon tell Nahash pipol, “Make wi make peace with una and wi go serve una.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan