2 Samuel 10:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English19 Wen di kings wey dey follow Hadadeza si sey Israel sojas don win dem well-well, dem kon go make peace with David and dey obey am. So, Siria pipol nor gri help Ammon pipol again. Faic an caibideil |