Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 10:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Wen David hear wetin dey happen, e kon gada all Israel sojas, cross Jordan River kon put dem for di side wey face Siria, den di war kon start.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 10:17
3 Iomraidhean Croise  

Hadadeza kon send for more Siria sojas wey dey di east side for Eufrates River and dem sey make Shobak wey dey kommand Hadadeza sojas for Zobah bi dia kommander.


Israel sojas kon porshu Siria sojas go back. David with en men kill 7,000 war horse-men and 40,000 sojas wey dey waka with leg. Dem still kill Shobak wey dey kommand Siria sojas.


Wen David hear am, e gada Israel sojas, cross Jordan River kon face Aramean pipol and dem kon start to fight.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan