Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 1:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 David kon sey, “Make yu tell mi wetin dey happen.” Di man ansa, “Awa sojas run komot from di war and dem kon kill many of awa pipol. Dem still kill Saul and Jonatan, en pikin.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 1:4
6 Iomraidhean Croise  

David ask am, “Na where yu from kom?” Di man ansa, “I eskape from Israel pipol kamp.”


David ask am, “How yu take know sey Saul and Jonatan don die?”


even di messenja wey kom meet and tell mi for Ziklag sey Saul don die tink sey e dey bring good news kom give mi. I whole and I kill-am. Dat na di reward wey I gi-am for en good news!


Di man kon tell Eli, “I run komot from di war front today!” Eli kon ask am, “My pikin, na wetin dey happen for dat side!”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan