16 Una man and woman savant, plus una best animals, di king go take and use dem for ensef.
Si! Na Solomon dem karry for en throne dey kom and na sixty fine sojas for Israel dey guide am.
But if dat savant tink for en mind sey, ‘My oga go tey small and e bigin beat di oda savants, weda na man or woman; e kon dey chop, dey drink anyhow,
One part out of evry ten seed and food wey una harvest, e go kollect am go give en ofisas and savants.
E go take one out of evry ten animals wey una get and unasef go bi en savants.