1 Samuel 7:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English7 Wen Filistia pipol hear sey Israel pipol don gada for Mizpa, dia leaders kon gada dia sojas make dem for go fight Israel pipol. As Israel pipol hear sey Filistia pipol dey kom, fear kon katch dem. Faic an caibideil |