1 Samuel 7:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English6 Afta dem don gada for Mizpa, dem kon draw wota pour put for God front. Dem nor chop for dat day and dem kon konfess all dia sins for der dey sey, “Wi know sey wi don sin against God.” So Samuel pray for Israel pipol for Mizpa. Faic an caibideil |