Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




1 Samuel 7:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Den, Kiriat-Jearim pipol kom karry di Kovenant Box go Abinadab house wey dey di hill. Dem kon santify Abinadab pikin, Eleazar, so dat e go dey guide di box.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




1 Samuel 7:1
9 Iomraidhean Croise  

follow us go karry God Kovenant Box, wey dem abandon thru-out di time wey Saul bi king.”


Wi hear sey di Kovenant Box dey for Efrat; den wi si am for Jaar town.


All of una wey dey karry di temple tins, make una know sey God go save una from Babilon. So make una nor tosh anytin wey dem dey forbid; make una make unasef holy, so dat una nor go die.


E turn from di west side face sout from di hill wey dey near Bet-Horon for di sout till e rish Kiriat-Baal (wey bi Kiriat-Jearim), di town wey bi Judah tribe own. Dis na di borda for west.


So Israel pipol go and afta three days dem kon rish di town wey Gibeon, Kefirah, Beerot and Kiriat-Jearim pipol dey stay.


So dem kon send messenja go meet di pipol wey dey Kiriat-Jearim sey, “Filistia pipol don riton di Kovenant Box. Make una kom take am go house.”


So di Kovenant Box stay for Kiriat-Jearim for twenty years. For dis time, Israel pipol dey kry give God make E help dem.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan