Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




1 Samuel 4:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Wen Eli hear dem dey kry, e kon sey, “Wetin dey happen?” Di man run go meet Eli kwik-kwik.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




1 Samuel 4:14
3 Iomraidhean Croise  

Yu wey dey stay Aroer, make yu stand for road kon look well; den ask di pipol wey dey run, wetin dey happen.


Wen e rish Shiloh, Eli sidan for chair for outside dey look di road, bikos en mind dey disturb am about di Kovenant Box. As di man enter di town go tok wetin happen, di whole town kon dey kry.


Dis time, Eli na ninty-eight years. En eyes open, but e nor dey fit si well.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan