5 Dem katch David two wifes, Ahinoam wey kom from Jezrel and Abigail from Karmel wey bi Nabal wife before.
So David go Hebron with en two wifes, Ahinoam wey kom from Jezrel and Abigail from Karmel wey bi Nabal wife before.
Elkanah get two wife; di first one name na Hannah, while di sekond one na Peninnah. Peninnah get shidren, but Hannah nor get.
David, en six hundred men and dia family kon stay with king Akish for Gat. David get two wifes, Ahinoam from Jezrel and Abigail from Karmel wey bin dey marry Nabal before Nabal die.