5 Den e run go meet Eli kon sey, “Si mi here, yu bin dey koll mi.” But Eli sey, “I nor koll yu. Make yu go back go sleep.”
God kon koll Samuel and e ansa, “Na mi bi dis!”
Den God koll again, “Samuel!” So Samuel get up kon go meet Eli sey, “Si mi here, yu dey koll mi.” But Eli ansa, “I nor koll yu my pikin. Make yu go back go sleep.”