So Boaz tell Rut, “My pikin! Si, make yu listin well-well! Make yu nor komot here go gada rice for anoda farm. Yu nor nid to go anoda farm. Yu fit dey here work with my workers wey bi wimen.
Naw, make una listin! Na dis king go lead una. I don old and get white hair full body, but my sons dey with una. I don dey lead una since wen I yong kon rish today.