Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




1 Samuel 27:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Na one year and four monts David stay for Filistia pipol land.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




1 Samuel 27:7
2 Iomraidhean Croise  

Den David and en men kon go fight Geshur, Girz and Amalek pipol wey dey stay di land since. David kill dem from di town mout for Shur go rish Egypt.


Filistia pipol kommander si dem kon ask, “Wetin dis Hibru dey do for here?” Akish kon ansa, “Dis na David, King Saul savant and e don dey with mi for sometaim naw. E neva do anytin wey go make mi blame am since e don dey with mi.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan