1 Samuel 27:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
5 David tell Akish, “If yu know sey I bi yor friend, make yu give mi one small town make I stay. Wetin go make yor savant dey follow yu stay di royal town?”
Den make una tell am sey, ‘Yor savants dey kare for animals since wi bi small pikin kon rish naw, both wi and awa papa.’ Make una tok like dat, so dat una go fit stay for Goshen land, bikos Egypt pipol nor like pipol wey dey kare for animals.”