Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




1 Samuel 27:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 David, en six hundred men and dia family kon stay with king Akish for Gat. David get two wifes, Ahinoam from Jezrel and Abigail from Karmel wey bin dey marry Nabal before Nabal die.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




1 Samuel 27:3
7 Iomraidhean Croise  

E still karry en men and family go stay for di towns wey dey near Hebron.


Di man name na Nabal and en wife na Abigail. Di woman get sense and e fine well-well, but di man bad and na wiked tins e dey do. Na Kaleb tribe e from kom.


Wen Saul hear sey David don run go Gat, e kon stop to porshu am.


Wen David and en men rish di town, dem kon si sey Amalek pipol don burn am kon karry dia wimen, sons and dotas go.


Dem katch David two wifes, Ahinoam wey kom from Jezrel and Abigail from Karmel wey bi Nabal wife before.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan