Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




1 Samuel 26:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 David ansa, “Di king spear dey here.” Make one of di savant cross kom take am.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




1 Samuel 26:22
2 Iomraidhean Croise  

Saul kon ansa, “David my pikin, I don sin! Make yu kom back. I nor go kill yu, bikos yu don save mi today. I bi like fool today and I don make big mistake.”


“God dey reward doz wey dey honest and raitious. Even doh today God put yu for my hand, I nor go ever kill di pesin wey God use en own hand choose.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan