Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




1 Samuel 26:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 E shaut give Abner wey bi Ner pikin, “Abner! Yu nor won ansa?” Abner kon ansa, “Who bi yu wey dey shaut won wake di king?”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




1 Samuel 26:14
4 Iomraidhean Croise  

Abner wey bi Ner pikin and Saul soja oga, run with Saul pikin wey dem dey koll Ish-Boshet cross Jordan River go Mahanaim.


Saul wife name na Ahinoam wey bi Ahimaaz pikin. Di oga for Saul sojas na Abner wey bi Ner pikin and Ner na Saul papa broda.


Den David cross go di oda side kon stand for far on-top di hill and betta gap dey between en and Saul.


David kon tell Abner, “I tink sey yu bi man? Afta all, who rish yu for di whole Israel land? Wetin kon make yu nor fit guide yor king? One soja almost won kill yor oga di king.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan