1 Samuel 26:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English12 So David take di spear and di wota pot wey dey near Saul head and dem kon komot der. Nobody si dem or know sey dem kom or wake-up. All of dem don sleep go, bikos God don make betta sleep katch dem. Faic an caibideil |