Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




1 Samuel 24:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 E rish one place where sheep dey for di road side and rock wey whole dey inside, dey der too. Den e go inside di rock go rest. Naw, David and en men sidan for di rock back (Dem hide for der).

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




1 Samuel 24:3
7 Iomraidhean Croise  

Wen dem trow dia leaders down from rock, di pipol go kom listin to my word wey go diliver dem.


Afta Ehud don go, di king savant kon si sey di room door dey lock. Dem tink sey di king dey di toilet for di palor,


Saul selet 3,000 men from Israel for ensef. 2,000 from di men, dey with Saul for Mikmash and for Bethel kountry for di hill; while di remainin 1,000 dey with Jonatan for Gibeah for Benjamin. E kon send di rest pipol go house.


So Saul take 3,000 strong sojas wey e selet from Israel kon go find David for Zif desert.


Saul kamp for di road wey dey near Hakilah hill near Jeshimon, but David dey inside di desert. Wen David know sey Saul dey di desert dey find am,


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan