Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




1 Samuel 22:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Saul tell dem, “All of una wey kom from Benjamin tribe! Make una listin! Jesse pikin don give field and vineyard to any of una before? Or e don make any of una kommander and offisa?

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




1 Samuel 22:7
14 Iomraidhean Croise  

David gada en men kon divide dem into tazon-tazon and hundred-hundred, den e put offisa make e dey kommand dem.


E get one man for Gilgal wey dem dey koll Sheba, na Bikri bi en papa wey kom from Benjamin tribe. E blow trumpet take koll di pipol kon sey, “Make David get out! Wi nor go follow am again! Israel men, make wi dey go awa house!”


Wen di pipol si sey di king nor won listin to dem, dem kon bigin shaut, “Make David and en family get out! Wetin dem don do for us before? Israel pipol; make wi dey go house! Make King Rehoboam kare for ensef!” So Israel pipol kon bigin kworel among demsef


Some from Benjamin and Judah tribe still go meet David.


For dat time, one pesin go kom from Jesse family. Yes! One rut go grow kom out from David house.


Di day dey kom wen di new king from David family go bi sign to all di nashons. Pipol go gada for en royal town; gi-am respet kon ask make e guide dem.


David dey use sense take do evritin wey Saul send am, bikos God dey with am.


But di next morning for di sekond day for di new moon, David seat still dey empty. So Saul kon tell en pikin Jonatan, “Wetin make Jesse pikin neva kom chop for dis tabol? E nor kom yestiday and e nor dey here today.”


Saul vex well-well with Jonatan den e kon tell am, “Yu nor get papa! Na naw I know sey yu dey support David and yu dey disgrace yorsef and yor mama!


Saul ask am, “Wetin make yu join plan against mi; yu and David? Yu gi-am bread and swod kon tok to God for am, so dat e go oppoz mi kon set trap for mi, just as di matter bi today?”


But Doeg wey kom from Edom, wey dey among Saul savants kon ansa di king, “I si David wen e go meet Ahitub pikin Ahimelek for Nob.


But Nabal tell David savants, “Na who bi David and na who bi dis Jesse pikin sef? Na dis kind time many savants dey run leave dia oga.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan