5 Den Profet Gad kon tell David, “Nor hide for hole again, but make yu go Judah go stay.” So David kon go Heret Forest.
Dat time, David dey for one hill wey dem guide, while some Filistia pipol don take-ova Betlehem.
Den God tell Gad wey bi David profet, “Go tell David sey I dey gi-am three tins and make e choose one of dem
For dat time, David dey one hill wey dem guide well-well and some Filistia pipol dey for Betlehem.
Den God tell Profet Gad,
Evritin wey David do from biginnin go rish end, dem rite am both for Profet Samuel, Profet Natan and Profet Gad book.
Di king follow di advise wey God give King David thru Profet Gad and Profet Natan. E put Levi pipol for di temple with harp and cymbals.
Oga, na Yu bi my God and e don tey wen I dey wait for Yu, bikos my soul dey hongry for Yu. My whole body dey hongry for Yu inside dis dry and pash-pash land wey nor get wota.
So David papa and mama kon stay with Moab king; dem stay with di king thru-out di time wey David dey run waka.