Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




1 Samuel 22:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 So, David run komot der kon go stay for one hole near Adullam town. Wen en brodas and family hear sey e dey der, dem kon go meet am.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




1 Samuel 22:1
13 Iomraidhean Croise  

For dat time, Judah leave en brodas kon go stay with one man wey kom from Adullam and en name na Hirah.


One day, three of en strong sojas among di thirty kon go one rock where David dey stay near Adullam Kave, while some Filistia pipol dey Refah Valley.


I go always dey praiz God. I go always dey tok about all di good tins wey E dey do.


Maresha pipol, God go give una to una enemies wey go katch and skata una town. Den Israel leaders go-go hide for Adullam town.


Si! God dey kom from en holy temple for heaven and E go skata all di juju altars for dis world.


(Dis world nor good rish for dem); dem just dey waka about for wildaness, on-top mountins, inside rock and holes.


Libnah king, Adullam king,


Jarmut, Adullam, Soko, Azeka,


David men kon tell am, “Today na di day wey God tell yu about sey, ‘I go put yor enemy for yor hand and yu fit do am anytin wey yu like.’ ” So David kon stand up small-small go kut di korna for Saul klot.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan