Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




1 Samuel 21:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 David tell di priest, “True-true, dem nor dey sleep with wimen wen wi dey go war. Dia swods sef dey holy, even doh na ordinary journey wi dey go. So today, dem even dey holy well-well!”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




1 Samuel 21:5
10 Iomraidhean Croise  

Den Moses kom down from di mountin go meet di pipol. E santify and make dem wosh dia klot.


E tell dem, “Make una dey ready for di third day and make di men nor sleep with dia wifes.”


Yu must always keep di Holy Bread wey yu go give mi on-top di tabol.


Na Aaron and en sons get di bread and dem go chop am for di holy aria, bikos na holy food wey dem offa to God.”


Den e take one bread wey nor get yist from di basket wey dey God present; bread wey dem mix with olive oil and one biscuit kon put dem on-top di fat and di rite leg.


But God tell Ananias, “Make yu go meet am, bikos I don choose am make e karry my name to Gentile pipol, kings and all Israel pipol.


Make una nor refuse each oda, escept una gri sey una go dey like dat for sometaim, so dat una go fit pray. Den Satan nor go fit tempt una, bikos una go fit kontrol una body.


E betta to sofa for wetin good, dan for bad one if na so God wont am.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan