Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




1 Samuel 2:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 Yu go si trobol for here wey I dey! Even doh I go bless Israel pipol, nobody for yor family go ever rish old age.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




1 Samuel 2:32
7 Iomraidhean Croise  

Oga God wey get pawa sey, “Old men and wimen wey dey Jerusalem, go waka round di town with dia walkin stik and dem go sidan for di town centre again.


I go keep one man for yor family and e go serve mi as priest. But I go blind en eye; e nor go get hope and all yor shidren and shidren-shidren go die yeye deat.


dem take di Kovenant Box go and Eli two boys, Hofni and Finehas die too.


E kon sey, “God glory don komot from Israel, bikos Filistia pipol don karry God Kovenant Box go.”


So dem send some sojas go Shiloh go karry God Kovenant Box wey dey for di cherubim centre. Eli two boys pikin, Hofni and Finehas, dey der with God Kovenant Box.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan