1 Samuel 2:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English29 So wetin make dem get long-trot for di sakrifice and ofrin wey I sey make dem put for where I dey? Eli, yu don honor yor boys pass mi, bikos yu don make dem fat from di best part of meat from all di ofrin wey my pipol for Israel dey bring.’ Faic an caibideil |