9 If e fight kon win mi, wi go bi una savants. But if I win and kill-am, una go bikom awa savant kon serve us.”
Abner and di ofisas wey Ish-Boshet get kon komot from Mahanaim go Gibeon town.
Nahash dem wey bi Ammon pipol kon mash dey go fight Jabesh pipol. All di men for Jabesh kon tell Nahash pipol, “Make wi make peace with una and wi go serve una.”
Den e kon sey, “I dey shalenge Israel sojas today sey, ‘Make una pick one pesin, make e kon fight mi!’ ”