Dem still fight with Filistia pipol for Gob again and Elhanan, Jair pikin wey kom from Betlehem kon kill Goliat wey kom from Gat. En spear mout tick rish di shaft wey dem take dey weave klot.
Dem still fight with Filistia pipol and Elhanan wey Jair born, kill Lahmi wey bi Goliat broda from Gat wey e spear tick rish di bar wey dem take dey weave.