6 Wetin e take protet en leg na bronze and di spear wey dey en shoulder na bronze too.
Solomon use gold wey rish fifteen pounds take make two hundred shield.
King Solomon make 200 big shield with gold; na 600 gold wey dem melt for fire, dem take make each one.
But David ansa am, “Yu dey kom meet mi with swod, spear and javelin. But I dey kom meet yu with di name of di Oga wey bi God of all ogas; Israel sojas God wey yu dey shalenge.
E wear bronze helmet for head and e wear iron koat wey heavy rish one hundred and twenty-five pounds.