1 Samuel 17:40 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
40 David karry en stik for en hand kon pick five good stone from di stream, den e put dem for en animal bag. E take en katapault kon dey go meet di Filistia man.
David put en swod for di tins wey e wear to go fight and e kon try to waka, but e nor fit waka, bikos e nor dey use dem before. David kon tell Saul, “I nor fit waka with dis tins, bikos I neva use dem before.” So David kon remove dem.