3 Filistia pipol stand for one side, while Israel pipol dey di oda side and na di valley separate dem.
E trobol Israel pipol well-well, so Jonatan wey bi David broda Shimei pikin kon kill-am.
Saul and Israel men kamp for Ela Valley where dem for dey ready to go fight Filistia pipol.
Den di champion for Filistia pipol kamp kon kom out. En name na Goliat and e kom from Gat. E tall rish seven fit.