3 Den invite Jesse kom di sakrifice and I go show yu wetin yu go do. Yu go anoint di pesin wey I go choose.”
Na two hundred men from Jerusalem, Absalom karry follow body. Bikos dem nor know wetin Absalom won do, dem kon follow am with klean mind.
where Natan and Zadok go anoint am as Israel king. Den make una blow di trumpet kon shaut, ‘Solomon, yu bi king! Make yu live forever!’
Wen di leaders for Israel meet David for Hebron, e make agriment with dem and dem anoint am as king for Israel, just as God promise dem thru Samuel.
Den yu go tell am wetin e go tok. As for mi, I go tok thru una and I go tish two of una wetin to do.
Naw, make yu get up go inside di town and dem go tell yu wetin yu go do.”
“For dis time tumoro, I go send one yong man kom meet yu from Benjamin tribe. Yu go anoint am kon make am king ova my pipol, Israel. E go save dem from Filistia pipol hand. Bikos I don favor my pipol and dia prayers don rish my ear.”