23 So wen ever di spirit from God enter Saul, David go play music for am. Dis go make Saul dey okay and di wiked spirit go leave am.
But naw, make una bring one pesin wey sabi sing kom.” Wen di pesin dey sing, God spirit kon enter Elisha
Den Saul send pipol go tell Jesse sey, “Make David bi my savant, bikos I like am.”