Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




1 Samuel 16:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Den Saul send pipol go tell Jesse sey, “Make David bi my savant, bikos I like am.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




1 Samuel 16:22
7 Iomraidhean Croise  

But Laban sey, “If really sey I dey good to yu, den yu go stay with mi, bikos my spirit tell mi sey, God bless mi, bikos of yu.”


Potifa kon like Josef well-well as Josef dey serve am, so e make am oga ova all di savants for en house and evritin wey e get.


My God, my heart nor dey proud; my eyes nor dey look anyhow. I nor dey worry mysef with matter wey too heavy for mi to bear.


Di king still orda sey make dem give dem di same food and wine wey en and di oda pipol dey chop and drink evriday. E sey dem go train dem for three years and afta di three years, dem go kom serve di king.


But na Nun pikin Joshua wey dey assist yu go enter. So make Yu enkourage am, bikos na en go lead Israel pipol enter di land.


David meet Saul kon stand for en front. Saul like am well-well, so David kon dey karry en swod.


So wen ever di spirit from God enter Saul, David go play music for am. Dis go make Saul dey okay and di wiked spirit go leave am.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan