1 Samuel 16:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English18 One of en savant kon sey, “I don si one of Jesse pikin wey dey Betlehem wey know how to play di jita. E dey strong and e get mind; e know book and e fine well-well, bikos God dey with am.” Faic an caibideil |