Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




1 Samuel 15:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 So Saul gada en sojas kon kount dem for Telaim: Dem bi 200,000 sojas wey dey waka with leg and 10,000 men from Judah.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




1 Samuel 15:4
5 Iomraidhean Croise  

So King Joram mash from Samaria go gada Israel sojas togeda.


Wen Saul kount all of dem for Bezek, Israel pipol na 300,000 strong men, while Judah men, na 30,000.


Den Samuel go Gilgal and from der to Gibeah for Benjamin. Saul shek di sojas wey still dey with am and dem bi like six hundred.


Saul kon go Amalek town, where e for hide en sojas for one river wey don dry.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan