Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




1 Samuel 14:51 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

51 Na Abiel born Kish wey bi Saul papa and Ner wey bi Abner papa.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




1 Samuel 14:51
4 Iomraidhean Croise  

E get one man from Benjamin tribe, en name na Kish and en papa na Abiel wey Zeror born and na Bekorat wey en papa na Afia from Benjamin tribe, born Zeror. Dem know Kish well-well for evriwhere.


Saul ansa, “Na Benjamin tribe wey small pass for Israel, I from kom and na my family small pass for Benjamin tribe, wetin kon make yu dey tok to mi like dis?”


Saul wife name na Ahinoam wey bi Ahimaaz pikin. Di oga for Saul sojas na Abner wey bi Ner pikin and Ner na Saul papa broda.


So David kon go di place where Saul kamp put. E si where Saul, Ner pikin Abner and en sojas sleep put. Saul sleep inside di kamp, while en sojas kon sleep round am.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan