22 So wen di war start, na only Saul and en pikin get swod and spear, no oda soja for Israel karry swod or spear.
Den e tell mi, “Dis na wetin Oga God dey tell Zerubabel: ‘Nor bi with force or human being bin pawa, but na with my Spirit.’
But dis betta tin wey God give us, wi dey karry am for inside awa body wey go die like klay pot wey break and na God give us di pawa.
Den war start for di town bikos Israel pipol bigin serve oda gods. But e get any man for Israel among di 40,000 men wey karry shield or spear go fight?
Di money wey dem dey pay na one koin to sharpen axe and ripair shepad stik, den two koin to sharpen big and small hoes.
and evribody for here go know sey nor bi by swod or spear, God dey take save pesin. Bikos na God get di fight and E go give yu to us.”
David win di Filistia man with di katapault and stone. E shot di Filistia man fall kon kill-am. David nor even get swod for en hand.