Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




1 Samuel 13:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Wen e don do di ofrin finish, Samuel kon kom. Saul kon go outside go greet am.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




1 Samuel 13:10
4 Iomraidhean Croise  

Yes! Pipol wey dey waka pass nor go sey, ‘Make Oga God bless dem’ or sey, ‘Wi bless una with Oga God name.’ ”


For dat time, Boaz kom Betlehem kon greet di workers sey, “Make God dey with una!” Dem ansa, “Make God bless yu too!”


Wen Samuel meet Saul, Saul kon sey, “Make God bless yu! I don do wetin God tok.”


But one savant kon tell Abigail, Nabal wife sey, “David send pipol from desert make dem kon greet awa oga, but awa oga shaut give dem.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan