1 Saul na thirty years wen e start to rule; e rule for more dan forty years.
Make di animal wey una choose dey okay; animal wey neva pass one year and e must bi man sheep or goat wey nor dey cripple or get sickness.
Na wetin wi fit give God? Na wish kind ofrin wi won gi-am? Make wi bow woship God with melu ofrin?
But if una kontinue to dey do bad tins, God go distroy both una and una king.”
Saul selet 3,000 men from Israel for ensef. 2,000 from di men, dey with Saul for Mikmash and for Bethel kountry for di hill; while di remainin 1,000 dey with Jonatan for Gibeah for Benjamin. E kon send di rest pipol go house.