1 Samuel 12:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English10 Den Israel pipol kry to God sey, ‘Wi know sey wi don sin, bikos wi don forget Yu and wi dey serve juju and Ashtoret image. Abeg! Make Yu kom save us from awa enemies hand and wi go serve Yu forever.’ Faic an caibideil |