1 Samuel 10:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English21 Den e bring Benjamin tribe akordin to family and na Matri family dem choose. At last, dem kon choose Kish pikin wey en name na Saul wen dem trow di dice. But wen dem look for am, dem nor si am. Faic an caibideil |