15 Saul papa broda kon sey, “Make yu tell mi wetin Samuel tell yu.”
So all di ofisas kom kweshon mi and I tell dem wetin di king sey make I tok. Nor-tin dem fit do, bikos anoda pesin nor hear wetin wi tok.
Saul papa broda kon ask en and en savant, “Na where una go?” Saul ansa, “Wi go look for di donkey. But wen wi nor si dem, wi kon go meet Samuel.”
Saul ansa am, “E tell us sey dem don si di donkey.” But Saul nor tell am wetin Samuel tell am about to bi Israel pipol king.