Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -

Psalms 133 - Holy Bible Nigerian Pidgin English


To Show Love
David Song

1 Make una si as e dey good and wonderful wen God pipol dey stay togeda for peace!

2 E dey bi like betta fine oil wey dem pour for pesin head, wey rush go en bear-bear. E rush go Aaron bear-bear and di holy garment wey e wear.

3 E bi like di dew for Hermon wey dey flow from Zion hill. True-true, na der God for sey en blessings go always dey forever and ever.

© 2019, Wycliffe Bible Translators, Inc. in cooperation with The Nigerian Pidgin Translation Committee

Wycliffe Bible Translators, Inc.
Lean sinn:



Sanasan