Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -

Estha 10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English


Mordekai

1 Di pipol wey dey near di sea for di kingdom, King Zazes kon force dem dey work well-well.

2 Naw, all di great and wonderful tins wey e do, with how e take promote Mordekai, dem rite dem for Media and Persia kings book.

3 So Mordekai wey bi Jew kon bi next to King Zazes. En pipol wey bi Jew dey respet, honor and like am well-well. E work make e for good for en pipol, so dat dia shidren-shidren nor go sofa.

© 2019, Wycliffe Bible Translators, Inc. in cooperation with The Nigerian Pidgin Translation Committee

Wycliffe Bible Translators, Inc.
Lean sinn:



Sanasan