9 Una wey bi savant, make una dey do evritin wey una oga wont and wen una oga tok to una, make una nor dey ansa am anyhow.